See, I'm ahead of them, Asiwaju I'm a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi, you go collect o See, omo na me dey lead, Asiwaju I'm a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi, you go collect o, ah I'm on a different steeze Singlet, belt and ripped-out jeans Man too wise, I no fit lose that cheese Oluwa thunder my body with blessings Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing When I say kuku-ruku, cook that thing Who dey che-, who dey check am, oya look that thing Face white, yansh black, I rebuke that thing Make nobody try stress me, I no be JJC I don't know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team You wan race me? We no dey do the same thing, hmm-mm Canoe no be jet ski, omo you say wetin? No go reason me less, omo you go chop craping I do it diligently Won le mi, won le ba mi Man getting high 'til I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, anytime we step out The men dem